Maryjane Dawn is an Unsigned Solo Nigerian singer/songwriter. Base in Lagos Nigeria.
She is a multi-talented inspirational/hip pop/R&b/Afro singer Maryjane Dawn participated in project Fame West Africa 2016 Made it to Lagos top 25.
Stepping into the Music industry with New fresh sound.
“If I Could” produced by ajimovoix_drum and additional Sax by Alabasta Sax is sure to be a positive and aspiring light to millions of people around the world sit back download, relax and enjoy.
(VERSE 1)
If i could change the world
I go make sure say
Nobody go stand for road begging for wetin to chop if i..fit change the world
No innocent children, will die in this felony e if i…fit change the world
I will make it a better place for me and you to stay we will go back to the time when adam chopp that fruit
Sebi na fruit dey make us dey suffer like this hey ha ah ahi
(CHORUS)
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If u want
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If i want
So make we learn to love one another cuz
We be one
Whether you like make you black or white
We be one
Build a house like mount kilimanjaro
If you want
We be one oh
We be one
We be one oh oh ahi
We be one oh
We be one
We be one oh oh aha..
We be one
We be one ho aha…
(VERSE 2)
Kokoro to nje efo
Inu efo lowa
Why the beefing
And killing when you do not know when you are living now if i could reverse the time when mama leaft with no goodbye
Odehi yan hi ole
Odehuli yun kworlala
This life will come and go
This life will come and go
Ile aye kin se awa yi lo o
Awa ye malo kosi…..
Omo araye ki a se rere
Omo araye ki a se rere.
(CHORUS)
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If u want
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If i want
So make we learn to love one another cuz
We be one
Whether you like make you black or white
We be one
Build a house like mount kilimanjaro
If you want
We be one oh
We be one
We be one oh oh ahi
We be one oh
We be one
We be one oh oh aha..
We be one
We be one ho aha…
Nigerian singer-songwriter and talented artist, Wondaa Boi, has just dropped a brand new track titled “Judas“. This captivating song showcases Wondaa Boi’s musical prowess and creativity, solidifying his position as one of the fast rising artists in the industry.
The release of “Judas” marks WondaaBoi‘s latest offering for his fans this year, adding to his impressive discography of hits. The song is a perfect blend of catchy melodies and meaningful lyrics, showcasing Wondaa Boi’s unique style and sound.
Ajiyon Elizabeth (Voice Of AngelMusic) is a Nigerian, outstanding songwriter with an angelic voice that thrilled all the audience who have by any means listened to her sound.
She has travelled beyond the shore of Nigeria into the great Continent of Asia, to Oman for her music Journey. She’s the voice behind some awesome sounds like “Alagidi“, “Only You“, “Alamo” “Sioni“, and “Who Knows“. Now, she’s releasing another epic sound that will bless your heart, and the title is “Endless Love“, where she expresses her deepest love towards God’s grace and Jesus’ salvation. This song is a song of love, affection, and appreciation for the love of God towards her. You can’t afford to miss this! Download, share, and be inspired.
You must be logged in to post a comment Login