Maryjane Dawn is an Unsigned Solo Nigerian singer/songwriter. Base in Lagos Nigeria.
She is a multi-talented inspirational/hip pop/R&b/Afro singer Maryjane Dawn participated in project Fame West Africa 2016 Made it to Lagos top 25.
Stepping into the Music industry with New fresh sound.
“If I Could” produced by ajimovoix_drum and additional Sax by Alabasta Sax is sure to be a positive and aspiring light to millions of people around the world sit back download, relax and enjoy.
(VERSE 1)
If i could change the world
I go make sure say
Nobody go stand for road begging for wetin to chop if i..fit change the world
No innocent children, will die in this felony e if i…fit change the world
I will make it a better place for me and you to stay we will go back to the time when adam chopp that fruit
Sebi na fruit dey make us dey suffer like this hey ha ah ahi
(CHORUS)
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If u want
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If i want
So make we learn to love one another cuz
We be one
Whether you like make you black or white
We be one
Build a house like mount kilimanjaro
If you want
We be one oh
We be one
We be one oh oh ahi
We be one oh
We be one
We be one oh oh aha..
We be one
We be one ho aha…
(VERSE 2)
Kokoro to nje efo
Inu efo lowa
Why the beefing
And killing when you do not know when you are living now if i could reverse the time when mama leaft with no goodbye
Odehi yan hi ole
Odehuli yun kworlala
This life will come and go
This life will come and go
Ile aye kin se awa yi lo o
Awa ye malo kosi…..
Omo araye ki a se rere
Omo araye ki a se rere.
(CHORUS)
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If u want
I no fit change the world
I no fit change the world
Even the love wey dey for my heart
No fit reach anybody now
If i want
So make we learn to love one another cuz
We be one
Whether you like make you black or white
We be one
Build a house like mount kilimanjaro
If you want
We be one oh
We be one
We be one oh oh ahi
We be one oh
We be one
We be one oh oh aha..
We be one
We be one ho aha…
Boii Chase is a dynamic Afrobeat and R&B artist known for blending raw street energy with soulful melodies.
Boii Chase delivers raw emotion and unstoppable energy in this powerful new track labeled “ONLY ME“
The particular song is all about “hustle, pain, and growth. Boii Chase speaks for the streets with ‘ONLY ME’ — a real one’s anthem. If you’ve ever had to stand alone, this one’s for you.”
Min. Michael Toriola
(Holy Heart) is a versatile Nigerian Musician who hailed from the great city of Abeokuta, the Egba land of the great Ogun state, Nigeria.
He is known to be a vocal guru, having performed in various events in Lagos, Ibadan, and across Nigeria. He is a professional Keyboardist, Percussionist, and vocalist with a unique Fuji and Apala fuse.
His maiden single, “EMI MIMO OLUTUNU“, speaks of the comforting power of the Holy Spirit and the great work the spirit of God is doing in making God’s kingdom a reality in our hearts. This song is a masterpiece that you must not miss because is going to bless you tremendously.
Be blessed as you download and share with friends, family and loved ones. EMI MIMO will lift you higher.
Nigerian singer-songwriter and talented artist, BoyCeda, introduces a new song titled “Vivez Una Vez” in collaboration with a talented rapper popularly known as Rector two fantastic, gifted, and enormously successful Nigerian musicians.
The well enchanted song serves as BoyCeda’s latest entry this year following previously released songs.
Last but not least, if you genuinely appreciate upbeat standard music, this remarkable new track is another magnificent smash that merits a spot in your music collection.
You must be logged in to post a comment Login