Connect with us

MUSIC

[Music+Lyrics] HighFamous – End Of D Day

Published

on

Highfamous Returns With Another BIG CLASSY TUNE To blow Y’all Lovers Out there Mind. A Funny Creativity Of how TRUE LOVE was supposed to be at the End Of the Day. I bet You are Gon Tell Your Loved ones about this Mad Jam 🔥 Download & Listen To D Good Music #EndOfdDay Prod by @Nhbeatz_ M & M by @Dahbee_Pro
Follow on IG @highfamous Twt @highfamous1

Listen & Download Below :–

DOWNLOAD NOW

SONG LYRICS

Intro

Ayaayayayaya !!! Uoouhh oo uh oo ooo !!

Say Dey Call Me Highfamous
AWORI1STSON

VERSE ONE

E NO GO MAKE SENSE O
IF I DO LIKE SAY E NO PAIN ME
WHAT IS THE ESSENCE o
OF LOVING YOU WITH NO GAIN o
I GO BE LIKE PERSON WEY DEY FETCH WATER FOR BASKET o
MAMA WARN ME SOTEY MAKE I BREAK UP STILL I NO SEND o

I CON DEY DO LIKE MUMU,
MANY MANY WIRE FOR YOU
YOU JUST DEY PLAY ME FOR FOOL
O BABY SHEY NA TABOO
TIRED OF SO, SO EXCUSE,
STILL YOUR BODY DEY SEDUCE…( oh na na na.. GIrl You Just Dey Blow My Mind.

Chorus
En AT THE END OF THE DAY,
I’LL DO EVERYTHING FOR MY BABY Eh eh !
E NO MATTER WETIN DEM SAY
NA YOU GET MY MEDICINE
ABEGI COME HEAL ME
EBAMI WA OMO MI, MY BODY DEY CALL O
EBAMI WA OMO MI.. ARA MI WA LONA
MY BABY BARBIE WAIT. ABEGI MAKE U WAIT
I CAN’T GET ENOUGH OF YOU EH !

VERSE TWO

SEE MY LOVING WATER E NO GO PASS YOUR GARRI
WOULD U BE MY SUGAR, MAKE I BE YOUR NICCUR FOR REAL
SAY THIS YOUR LOVING NA VITAMIN C
NA EM DEY CHARGE UP MY ENERGY
(Say this Your Loving Na Vitamin C, Na Em dey Charge up my Energy)

I CON DEY DO LIKE MUMU,
AFTER MANY WIRE FOR YOU
YOU JUST DEY PLAY ME FOR FOOL
O BABY SHEY NA TABOO
TIRED OF SO, SO EXCUSE,
STILL YOUR BODY DEY SEDUCE…( GIrl You Just Dey Blow My Mind.

Chorus
En AT THE END OF THE DAY,
I’LL DO EVERYTHING FOR MY BABY Eh eh !
E NO MATTER WETIN DEM SAY
NA YOU GET MY MEDICINE
ABEGI COME HEAL ME
EBAMI WA OMO MI, MY BODY DEY CALL O
EBAMI WA OMO MI.. ARA MI WA LONA eh !
MY BABY BARBIE WAIT. ABEGI MAKE U WAIT !
I CAN’T GET ENOUGH OF YOU EH !

MA BODY DEY TOO DEY TOO DEY FI YOU !
Dahbee Pro Upon the Beat
NH PON D BEATZ
Say Dem Call me Highfamous
Awori1stSon You Know how we do !

Continue Reading
Advertisement
Click to comment

You must be logged in to post a comment Login

Leave a Reply

MUSIC

RAYMORR DINO – STRONGTHING

Published

on

RAYMORR DINO – STRONGTHING

RAYMORR DINO is carving out his own lane in Afrobeats with a distinct style he calls Afro Drunk. Unpredictable, infectious, and unapologetically original, his sound sets him apart from the crowd.

He has just released his debut single titled STRONGTHING, a bold introduction that signals the arrival of a new voice.

RAYMORR DINO describes himself as the power switch of Afrobeats, and the energy in his music backs it up.

With an intoxicating sound that blurs boundaries and pulls listeners in.

RAYMORR DINO is steadily stumbling toward stardom on his own terms.

Kindly follow on all Social Media Platforms

@Raymorrdino

 STREAM HERE 

 

 

Continue Reading

MUSIC

OLOKO SHAPICO – ANNUNAKI (EP)

Published

on

OLOKO SHAPICO – ANNUNAKI (EP)

Nigeria Most Rated Street Talent OLOKO SHAPICO kicks start’s the new year with a four tracked EP title ANNUNAKI, he featured amazing talents on this body of work also, Kindly down & stream available on all platforms

      MY TIME – DOWNLOAD MP3

      MY WAY – DOWNLOAD MP3 

      WHAT’S POPPING – Ft HALEXINO                     DOWNLOAD MP3

   OLUWA FT TFLIX – DOWNLOAD MP3

Continue Reading

MUSIC

Mateco ft. Olitee – FAA GUN

Published

on

Faa Gun” by Mateco ft. Olitee is a raw and energetic display of indigenous rap at its finest. Mateco, a Yoruba indigenous rapper, continues to stand out in the Nigerian rap scene with his powerful delivery, fearless lyricism, and unmatchable bars that cut deep with authenticity.

‎Known for his ability to fuse street realities with cultural pride, Mateco comes through on Faa Gun with hard-hitting verses that reflect confidence, resilience, and lyrical dominance. His command of the Yoruba language adds depth and originality, making every line feel intentional and impactful.

‎Featuring Olitee, the track gains even more intensity, as both artists feed off each other’s energy to deliver a truly hardcore rap experience. The chemistry between them elevates the song, turning it into a solid anthem for rap lovers who appreciate grit and realness.

‎Faa Gun is not just a song, it’s a mood. From the aggressive beat to the commanding flows, it’s the kind of track that instantly puts you in a hype zone, perfect for anyone who enjoys unapologetic, street-inspired rap music.

‎If you’re a fan of hardcore rap with cultural flavor and bold expression, Faa Gun deserves a spot on your playlist.

Stream & Download Below :- 

DOWNLOAD NOW

STREAM/BUY Via Digital Stores

Continue Reading

Trending

Call Blow Naija