MUSIC

[Music+Lyrics] HighFamous – End Of D Day

Published

on

Highfamous Returns With Another BIG CLASSY TUNE To blow Y’all Lovers Out there Mind. A Funny Creativity Of how TRUE LOVE was supposed to be at the End Of the Day. I bet You are Gon Tell Your Loved ones about this Mad Jam 🔥 Download & Listen To D Good Music #EndOfdDay Prod by @Nhbeatz_ M & M by @Dahbee_Pro
Follow on IG @highfamous Twt @highfamous1

Listen & Download Below :–

https://blownaija.com/wp-content/uploads/2019/11/HighFamous_End-Of-The-Day.mp3?_=1

DOWNLOAD NOW

SONG LYRICS

Intro

Ayaayayayaya !!! Uoouhh oo uh oo ooo !!

Say Dey Call Me Highfamous
AWORI1STSON

VERSE ONE

E NO GO MAKE SENSE O
IF I DO LIKE SAY E NO PAIN ME
WHAT IS THE ESSENCE o
OF LOVING YOU WITH NO GAIN o
I GO BE LIKE PERSON WEY DEY FETCH WATER FOR BASKET o
MAMA WARN ME SOTEY MAKE I BREAK UP STILL I NO SEND o

I CON DEY DO LIKE MUMU,
MANY MANY WIRE FOR YOU
YOU JUST DEY PLAY ME FOR FOOL
O BABY SHEY NA TABOO
TIRED OF SO, SO EXCUSE,
STILL YOUR BODY DEY SEDUCE…( oh na na na.. GIrl You Just Dey Blow My Mind.

Chorus
En AT THE END OF THE DAY,
I’LL DO EVERYTHING FOR MY BABY Eh eh !
E NO MATTER WETIN DEM SAY
NA YOU GET MY MEDICINE
ABEGI COME HEAL ME
EBAMI WA OMO MI, MY BODY DEY CALL O
EBAMI WA OMO MI.. ARA MI WA LONA
MY BABY BARBIE WAIT. ABEGI MAKE U WAIT
I CAN’T GET ENOUGH OF YOU EH !

VERSE TWO

SEE MY LOVING WATER E NO GO PASS YOUR GARRI
WOULD U BE MY SUGAR, MAKE I BE YOUR NICCUR FOR REAL
SAY THIS YOUR LOVING NA VITAMIN C
NA EM DEY CHARGE UP MY ENERGY
(Say this Your Loving Na Vitamin C, Na Em dey Charge up my Energy)

I CON DEY DO LIKE MUMU,
AFTER MANY WIRE FOR YOU
YOU JUST DEY PLAY ME FOR FOOL
O BABY SHEY NA TABOO
TIRED OF SO, SO EXCUSE,
STILL YOUR BODY DEY SEDUCE…( GIrl You Just Dey Blow My Mind.

Chorus
En AT THE END OF THE DAY,
I’LL DO EVERYTHING FOR MY BABY Eh eh !
E NO MATTER WETIN DEM SAY
NA YOU GET MY MEDICINE
ABEGI COME HEAL ME
EBAMI WA OMO MI, MY BODY DEY CALL O
EBAMI WA OMO MI.. ARA MI WA LONA eh !
MY BABY BARBIE WAIT. ABEGI MAKE U WAIT !
I CAN’T GET ENOUGH OF YOU EH !

MA BODY DEY TOO DEY TOO DEY FI YOU !
Dahbee Pro Upon the Beat
NH PON D BEATZ
Say Dem Call me Highfamous
Awori1stSon You Know how we do !

You must be logged in to post a comment Login

Leave a Reply

Cancel reply

Trending

Exit mobile version