Connect with us

MUSIC

[Music+Lyrics] HighFamous – End Of D Day

Published

on

Highfamous Returns With Another BIG CLASSY TUNE To blow Y’all Lovers Out there Mind. A Funny Creativity Of how TRUE LOVE was supposed to be at the End Of the Day. I bet You are Gon Tell Your Loved ones about this Mad Jam 🔥 Download & Listen To D Good Music #EndOfdDay Prod by @Nhbeatz_ M & M by @Dahbee_Pro
Follow on IG @highfamous Twt @highfamous1

Listen & Download Below :–

DOWNLOAD NOW

SONG LYRICS

Intro

Ayaayayayaya !!! Uoouhh oo uh oo ooo !!

Say Dey Call Me Highfamous
AWORI1STSON

VERSE ONE

E NO GO MAKE SENSE O
IF I DO LIKE SAY E NO PAIN ME
WHAT IS THE ESSENCE o
OF LOVING YOU WITH NO GAIN o
I GO BE LIKE PERSON WEY DEY FETCH WATER FOR BASKET o
MAMA WARN ME SOTEY MAKE I BREAK UP STILL I NO SEND o

I CON DEY DO LIKE MUMU,
MANY MANY WIRE FOR YOU
YOU JUST DEY PLAY ME FOR FOOL
O BABY SHEY NA TABOO
TIRED OF SO, SO EXCUSE,
STILL YOUR BODY DEY SEDUCE…( oh na na na.. GIrl You Just Dey Blow My Mind.

Chorus
En AT THE END OF THE DAY,
I’LL DO EVERYTHING FOR MY BABY Eh eh !
E NO MATTER WETIN DEM SAY
NA YOU GET MY MEDICINE
ABEGI COME HEAL ME
EBAMI WA OMO MI, MY BODY DEY CALL O
EBAMI WA OMO MI.. ARA MI WA LONA
MY BABY BARBIE WAIT. ABEGI MAKE U WAIT
I CAN’T GET ENOUGH OF YOU EH !

VERSE TWO

SEE MY LOVING WATER E NO GO PASS YOUR GARRI
WOULD U BE MY SUGAR, MAKE I BE YOUR NICCUR FOR REAL
SAY THIS YOUR LOVING NA VITAMIN C
NA EM DEY CHARGE UP MY ENERGY
(Say this Your Loving Na Vitamin C, Na Em dey Charge up my Energy)

I CON DEY DO LIKE MUMU,
AFTER MANY WIRE FOR YOU
YOU JUST DEY PLAY ME FOR FOOL
O BABY SHEY NA TABOO
TIRED OF SO, SO EXCUSE,
STILL YOUR BODY DEY SEDUCE…( GIrl You Just Dey Blow My Mind.

Chorus
En AT THE END OF THE DAY,
I’LL DO EVERYTHING FOR MY BABY Eh eh !
E NO MATTER WETIN DEM SAY
NA YOU GET MY MEDICINE
ABEGI COME HEAL ME
EBAMI WA OMO MI, MY BODY DEY CALL O
EBAMI WA OMO MI.. ARA MI WA LONA eh !
MY BABY BARBIE WAIT. ABEGI MAKE U WAIT !
I CAN’T GET ENOUGH OF YOU EH !

MA BODY DEY TOO DEY TOO DEY FI YOU !
Dahbee Pro Upon the Beat
NH PON D BEATZ
Say Dem Call me Highfamous
Awori1stSon You Know how we do !

Continue Reading
Advertisement
Click to comment

You must be logged in to post a comment Login

Leave a Reply

MUSIC

Awa Youngest – Crush

Published

on

Nigerian fast rising Duo singers-songwriters, Awa Youngest, returns with a brand new track which is titled “Crush“.

The well enchanted track “Crush” serves as the 3rd track off the 10 tracks body of work Project, “WAY UP (Album)

Stream & Download Below :- 

DOWNLOAD NOW

BUY/STREAM On Digital Stores

Continue Reading

MUSIC

FULL ALBUM: Awa Youngest – Way Up (Album)

Published

on

AWA YOUNGEST the fast rising Nigerian singers-songwriters, has released their first studio album, “WAY UP“.

This highly anticipated project showcases their exceptional talents and versatility. Featuring 10 tracks, the album delves into a range of musical styles, demonstrating their ability to captivate audiences with their soulful vocals and heartfelt lyrics.

Stream & Download Below :- 

BUY/STREAM On Digital Stores

 

¹ NORMALLY feat. BerrysidDOWNLOAD

² NO TIME feat. Tizy Dollar – DOWNLOAD

³ CRUSH – DOWNLOAD

ALL 4 U feat. New Face Alb & Chidi Boy – DOWNLOAD

ANGELLI – DOWNLOAD

MY WAY – DOWNLOAD

SISI EKO feat. Chidi BoyDOWNLOAD

AWAY feat. Chidi Boy & GazzyTunez – DOWNLOAD

REAL LOVE feat. Chidi Boy – DOWNLOAD

¹⁰ DOINGS feat. GazzyTunez – DOWNLOAD

 

TRACKLIST

TRACKLIST

Continue Reading

MUSIC

AyoTunes – Don’t Leave Me (prod. by Sleemsambeat)

Published

on

Highly gifted Nigerian Artist, songwriter professionally known as ‘AyoTunes‘ has arrived with a networthy, impressive single titled ‘Don’t Leave Me‘ produced by Sleemsambeat

The song effortlessly blends elements of afrobeat and contemporary pop, creating a sound that is both refreshing and captivating.

Don’t Leave Me” by ”AyoTunes“ is a remarkable musical composition that undoubtedly deserves a place on your playlist, captivating listeners with its infectious beats and compelling lyrics.

Stream & Download Below :- 

DOWNLOAD NOW

BUY/STREAM On Digital Stores

Continue Reading
Advertisement

Trending

Call Blow Naija