Connect with us

MUSIC

Lahot – Bolorunduro

Published

on

This is a decider track for Lahot as it is obviously taking him to the next level. You all should check out this tune.

STREAM/BUY Via Digital Stores

Twitter: @Lahotola 

 

Song lyrics

Take it slow like a moving boat

Them say

You too dey rush Oga easy oo

Life gba jeje

Me no fit dull am so

No rubbish my hustle

You no go take am oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

People mah act like judasi

Kilonwi melo mofe sosi

All day I been grinding non- stopping

For my money

My pains dem no see

I be dey ask this baby

Will you stand by with me

Hold tight to me

Cause i gat believe

Say me go succeed

And life get story

Na one day he go be

Everything i do i dey give God the glory

Wo Wo Wo dance to my rhythm

Yo Yo Yo Jo koya gbe body

Jo koya gbe body

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m dropping my sounduu

Kemujo mujo oo

Oh oh forget sorrow na alejo

Salamalekun

Dia o bonjou

I still dey kaku

Man no fit do na God go do

19 Good one bad

Omo all na bad

I dey face my life

Omoh pain in ass

Aye akamah

Omo olofar

Dem fit wish you bad

Follow you Dey smile

When i feel so down

I call omega

Wo Wo Wo light my ginger

Light my ginger

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

 

I’m so cool insult

I no fit take am

OBS my way

You no fit check am

As i dey do my thing

Me depend on jah

Mo bolorunduro

Oba loba oo Oba loba oo

I'm Baba Blow | Music Promoter | Blogger & OnlinePR | Music Producer | Broadcaster | CEO Blow Naija | +2348133032933

Advertisement
Click to comment

You must be logged in to post a comment Login

Leave a Reply

MUSIC

NiceBilly Ft HK Boi – Champion Sound

Published

on

Nicebilly Ignites the Streets with Highly Anticipated New Single “Champion Sound” Featuring Hypeman HK Boi

 

Afrobeat sensation and one of the industry’s fastest-rising stars, Nicebilly, has officially released his much-anticipated new single, “Champion Sound,” featuring the energetic Hypeman HK Boi.

 

Following weeks of anticipation and viral teasers, Champion Sound finally arrives with an infectious blend of Afro-fusion, street vibes, and dance-ready rhythms. The collaboration showcases Nicebilly’s impressive artistry alongside HK Boi’s electrifying hype delivery, creating a record that is set to dominate playlists, clubs, parties, and the streets.

 

Built on vibrant production, catchy melodies, and an irresistible chorus, Champion Sound is more than just a song, it’s an anthem of confidence, celebration, and winning against the odds. The chemistry between Nicebilly and Hypeman HK Boi adds an extra layer of excitement, making the track an instant crowd favorite.

 

With this release, Nicebilly continues to cement his reputation as one of the most promising voices in the Afrobeat scene, consistently delivering music that connects with fans through authentic storytelling and energetic sound.

 

As listeners continue to embrace the record, Champion Sound is already showing strong potential to become one of the biggest street anthems of the year.

 

STREAM “CHAMPION SOUND” HERE

DOWNLOAD MP3: NiceBilly Ft HK Boi – Champion Sound 

Continue Reading

MUSIC

Princess Kay – Mercy Rain

Published

on

PRINCESS KAY – MERCY RAIN

Nigerian Gospel singer, Princess Kay is House hold Widely recognized for inspirational songs and kingdom Movement Evangelism.
She has lots of good songs to her name , trending on all streaming platforms.
The Gospel singer decided to release a new song not just for the Gospel Community only, but for all Going through one or any hard time or difficulties

DOWNLOAD MP3 

Continue Reading

MUSIC

Gold Coast – Thank You Lord

Published

on


Gold Coast is not just a musician — he is a voice for his generation in the South-South region. With previous releases like “I Wanna Know,” he has shown versatility and a commitment to creating music that resonates spiritually and emotionally. His journey from Olomoro kingdom to gaining recognition on digital platforms highlights the growing influence of independent Nigerian artists in the global gospel space.

As he continues to rise, Gold Coast remains focused on his craft and his faith. “Thank You Lord” is more than a song — it’s a testimony and an invitation for listeners to reflect on their own blessings.

Stay tuned for more from this talented Isoko son. Follow Gold Coast on X @goldcoastonthis for updates, behind-the-scenes content, and future releases.

Congratulations to Gold Coast on this powerful new single!

https://cldup.com/A15MNxKewx.mp3

DOWNLOAD AUDIO

 

Continue Reading

Trending