MUSIC

BabaBellz – Wetin Go Be

Published

on

Nigerian Rapper, singer-songwriter and performer, BabaBellz, has just released a brand new song titled “Wetin Go Be“.

This incredible song is the 8th track off BabaBellz’s latest project, “My Sound EP“, which consists of 10 amazing tracks.

Stream & Download Below :– 

DOWNLOAD NOW

Wetin Go Be LYRICS

(Intro)
Hmm Hm Hm
Hmm Hm
Hmm It’s SherryDon (Producer)

#BabaBellzOnTheMIC

(Chorus)

Wetin you go be, Naso you go be
Wetin you go be, Na hin you go be
No con dey rush o, Koma dii Zombie
No con dy dull o, Koma dii Junkie

(Verse 1)

Oluwa, Oluwa WA, ATI de bi Ashen de
Oluwa, Oluwa WA, Atunti de bi Ashen de
Gbadura, Gbadura WA ah, Kamari bati she
Gbadura, Gbadura WA ah, Kama kolawole

Na who be the baga wey dey talk say I no go make am
Na who be the baga wey dey talk say I no go grow o
Na who be the baga wey dey talk say I no go prosper
Na who be the baga wey dey talk say I no go glow o

(Chorus)

(My Brother) Wetin you go be, Naso you go be
Wetin you go be, Na hin you go be
No con dey rush o, Koma dii Zombie
No con dy dull o, Koma dii Junkie

(Verse 2)

Ilekun AYO MI tisi, Oti shi.
Moma dii ambassador fun pepsi
Ah Ilekun AYO mi tisi.. Ee Ee
Moma dii ambassador fun pepsi

My Broda dey Hustle, Keep on grinding
Base on Believe, Osha Mo!
My Broda dey Hustle, Keep on grinding she o
As you dey Hustle and buzzle
Keep on rocking
As you dey rocking and praying keep on grinding seh o. (MA Cha Che)

Bcos Wetin you go be
Naso you go be (2x)

No con dy rush o
Koma dii zombie
No con dy dull o Koma dii junkie.

You must be logged in to post a comment Login

Leave a Reply

Cancel reply

Trending

Exit mobile version