MUSIC

BabaBellz – My Sound

Published

on

Nigerian Rapper, singer-songwriter and performer, BabaBellz, has just released a brand new song titled “My Sound“.

This sonorous hit is the 3rd track off BabaBellz’s latest project, “My Sound EP“, which consists of 10 amazing tracks.

Stream & Download Below :- 

DOWNLOAD NOW

My Sound LYRICS

Hmm Hmmmm…
My Sound, My Vibe
BabaBellz Oh..

(Chorus)
You must to feel my Vibes
You must to feel my Sound o
Dem dey jam am back to back
I make a party come alive o

Shey Na Gold or Silver
Gbedu wey go make you dey shiver
Awon omoge Gan won fe tiwa
me I go dey give dem forever ah ah..

(Verse 1)
Efun won ni ilu, Wonfe jo o
Iru ijo wo naa fe jo oo
Won maa jo bi mo n’lagolo
BabaBellz o polongo, Mio polongo

Gbedu tio gbariwo
Odi woro si woro o

Oya whine your body
OH baby whine body
Make I dey sing like R’kelly
Thoia Thoing, Thoia Thoing
I no go play you balotelli
Biti Balotelli….

(Chorus)
You must to feel my Vibes
You must to feel my Sound o
Dem dey jam am back to back
I make a party come alive o

Shey Na Gold or Silver
Gbedu wey go make you dey shiver
Awon omoge Gan won fe tiwa
me I go dey give dem forever ah ah..

(Verse 2)

Dem Wan dey check am (Yeh Yeh Eh)
Na who dey run am?
Na God dey Bless am (Na Jah Jehova)
And na him dey run am. (E dey run am)

#BellzExpressions

Level up everyday
Oluwa n bamishe
E dey Open my way
BabaBellz o kere ninu aye. (2x)

Shey Na Gold or Silver
Gbedu wey go make you dey shiver
Awon omoge Gan won fe tiwa
me I go dey give dem forever ah ah..

Chorus…… You must to feel my Vibes……..

You must be logged in to post a comment Login

Leave a Reply

Cancel reply

Trending

Exit mobile version